you can Subscribe using RSS

Submit your Email

Tuesday, May 31, 2016

karishika of the day

Unknown

ABEG CAPTION THIS PICTURE WITH ONE WORD



Monday, May 30, 2016

AWARENESS CAMPAIN

Unknown
una weldone o, but e be like say some plenty people stilll neva sabi this our small corner wey we dey yarn ,

abeg help us share our link for ue facebook, whatsapp, e.t.c

the more the better o

weekend splash

Unknown

FROM BAYCONS BIRTHDAY  TO THE MAIN PARTY TO CHILDRENS DAY TO SATURDAY GROOVING - TO SUNDAAY CHURCH MINISRTY


IT WAS A HIT!!!

EVEN THO WE HAS SERVER WAHALA , IT WAS STILL A HIT .

Tuesday, May 24, 2016

project wahala

Unknown
sha i no fit forget wetin happen last week o, as economics students do their internal defence


panel ask student
where did u get ur information
reply: from my source

where is ur source
reply: my source is my source




lol.. na laff nearly kill me for there o


sha project no b beans o

FUWUKARI GIST: Face Of The WeeK

Unknown
 FACE OF THE WEEK name: Precious Oluchi Jaja origin: Imo State birthday: November 24 dept: Accounting 400llv Instagram id: i_am_flawlezz

view face of the week here


Monday, May 23, 2016

have a good week FU

Unknown
good morning my people how enjoyment ... another week don show

wish u the best o

Friday, May 20, 2016

oya turn up!!

Unknown
after the reggae play the blues ...

no b by force to go dubaai o

sha u fit go sources gate o ,

better still find one corner cool body

.....so i hope say una go turn up... no dulling o


FACE OF THE WEEK

Unknown
DEarest FuwGisters

as e dey sweet me ehn i no fit talk.

from next week we begin to showcase our face of the week


to get featured as the First Pioneer Face Of the Week ,

pls send 3 pictures of you (full) to our whatsapp handle

08168512780
or send us via email fuwukarigist@gmail.com

Attach ur basic details in your message

name,department,sex,level,state of origin,hobbies, turns off and on's
instagram;facebook;twitter handle


lets go there!!!!

TGIF !!!

Unknown

Una weldone o...

Weekend don show again oo

even if money no dey Hommies go still turn up o

weekend line up plenty o ....


but na the fine fine ANKARAstyle FASHIOn i see for FUW today dey burst my brain o

FUW una no dey dull sha ....even if economics 400lvl students still dey wear suite and tie under this hot sun , na project cause am sha..

TURN UP ooooooo

STRIKE STRIKE STRIKE

Unknown




EVN As Kwararafa don dey their own sincee... e no still change levelz


all universities for naija don lock up dey strike o ... if u dey expect say fu go join strike (OYO is ur case o)

even bANKS , COMPANIES  and small small outfits don dey strike for other states o

even our own SIR CHIMA for front of school no open shop yesterday say na strike


as fuel don turn 145naira per liter , na suffer we dey o , dollar stil dey high o

indomie na #70
4 tomato na #200
macDowels na #1500

how we go survive ooooo??
 

Wednesday, May 18, 2016

The Return Of Power Rangers to FUW

Unknown
No b joke o

The color of hairs weyy FU girls dey Rock now no be joke o

I don see green, yellow, pink, orange, sky blue,ribenna purple,cockroach brown



Make una take am easy.

clinic Wahala

Unknown
Well no b news say them like drip for our clinic
But the new one wey happen yesterdy still dey shock me,

Nasso my guy go meet nurse o,

After the small talk of how do you feel?

Next thing we see,


Na INJECTION ooooo

See race wey my guy tear!!

Na so. I see am o



beautiful wednesday

Unknown
Una good morning my fellow peoples
Ow market?

Sha as e dey go
Mathts abd stats carry two offices for our SUG

Dem even buy malt

Money dondey roll na

Tuesday, May 17, 2016

SUG something

Unknown
SUG FORMATION ON BOARD OOOO


FINALLY FINNALLY .. SUG DON SHOW

BIG SHOUT OUT TO ALL WINNERS AND RUNNER UPs

KEEP THE FIRE FLAMING

FULL LIST OF SUG MEMBERS SOON

Saturday, May 14, 2016

rain rain go away

Unknown
As rain won spoil turn up nkor???????


jeans carnival still dey hold o

JEANS CARNIVAL [ how crazy can ur jeans get!!!!!!!]

Unknown
PARTY PEOPLE !!!!

 E DON SHOW O


THE MOST ANTICIPATED JEANS CARNIVAL , MAKE UNA NO VEZ SHA O , BCOS EEN ME , BASED ON THAT POSTER THEM RELEASE I FOR NO GO O , THEM SAY NA JEANS CARNIVAL BUT NA BALLEY THE PERSONDEY DANCE FOR THEIR BILL



SHA SHA , E NO GET WHER E REACH //WE GO TURN UP


GATE FEE
200 REGULAR 1K VIP 1500 COUPLE AND 2000 TABLE FOR 4

.. AND BIGG SHOUT OUT TO WAXX GRAPHICS FOR THE NEW POSTER O ....


RED CARPET STARTS 7P.M 


HOW CRAZY CAN YOUR JEAN GET ???


SPECIAL GIFT AWAITS THE CRAZIEST GIST COURTESY WWW.FUWUKARIGIST.BLOGSPOT.COM

 

Wednesday, May 11, 2016

AMEBO MATTER

Unknown

WELL WE ALL SAW WHAT HAS HAPPEND TO THE POLITICAL KONKWASOS DIZ IS TO TELL YOU THAT ALL DAT GLITTERS IS NOT GOLD AM   NOTSAYING ANITHING BUT IWE HEAR SAY DEM EVEN START TO CELEBRATE B4 D FINAL SEF HIA DEM EVEN SAY THEM PAY REF MONEY COME DNT THINK FAR I DINT MEAN D REF DAT BLUES TONGUE 

WE IZZ BACK

Unknown
WE APOLOGIZE FOR THE SUDDEN LOSS OF TRANSMISSION FROM FUWUKARIGIST

...ALL NA FOR THE BEST .



STILL LOYAL OOOO

UNA NO VEZ

Coprights @ 2016, Blogger Templates Designed By Templateism | Distributed By Gooyaabi Templates