you can Subscribe using RSS

Submit your Email

Monday, April 18, 2016

konkwoso saga

Unknown
Ehnn  I don tink since .... As per say last  year na konkwoso!!!



This year na which song go cause trouble??????



Una good ! Morning My people

Face of FUWUKARIGIST

Unknown
Oya na.    Who fine EPP??? If u no sabi then I sure say u worwor

My people! The face of fuwukarigist don show o ..


Our face of Fuwukarigist,
Face of the week


All the whole waka to the matter go happen for Instagram...


More info coming shorty

Arrange your fine fine pictures oooooo


..

Instagram @fuwukarigist

Unknown
Dear My people!

I sure una get Instagram for phone

I also sure say una dey !manage mb

I also sure dollar affect pockets

But all in all man go survive .....


Fuwukarigist Instagram handle is

@fuwukarigist

We dey carry the party go there


... Loads of plenty shele go dey happen for that way o



Follow @fuwukarigist


Una thank you oooo

who you ePP

Unknown
Shey everyday you see different people for road, for corner. For class, inside schools for town

The won wey don chop, wey neva chop,wey ATM chop em card, wey money no dey, the one wey broke the one wey life don tire

Abeg I get one big question


WHO YOU EPP?????


WHO YOU EPPNSEASON DON COME O... ABEG MAKE ONE NEW FRIEND TODAY ... EPPP OOOO

THAT GUY/GIRL WEY SITDOWN FOR CORNER NO DEY FORM O ,NA SHY E DEY SHY , WAKA GO SAY HI


AFTERALL WHO FORMIMG EPP??

Sunday, April 17, 2016

as una con show ?!!

Unknown
Abeg how this semester dey be o.. We don dey !is out I.T people sef

Classes don start fully , flexing don start fully, kwanagida sef don start fully

.... Wishes for una o... Any department you dey abeg shine to your best




Nobody wey no fit to make am o


Better tired than broke
Better tired than unsuccessful
Better not good enough than a full failure




Oya na

VC Cup update

Unknown
I don see guys dey train. Even those with belle weynpass my papa own,

Some never enter field since year 1 oooo


Even me sef don arrange kit (shey girls dey ni)

 V.c cup go fire down from Wednesday .. Draws coming soon


Make una rep o

Week 3

Unknown
Monday again again!.

Wishing all of you the Best week ever ..


Remember
#positive vibes only o

Make una enjoy

Thursday, April 14, 2016

9jaCampusStyle / FUWUKARIGIST

Unknown

Pleased to let you all know ..

Fuwukarigist has moved one step up .  by associating with 9JACAMPUSSTYLE

As we all know fashion is

-->a statement
-->a language
-->ART
-->A universal happening

9jacampus style uses fashion as a medium to connect various higher institutions in 9ja ... And we are about to get connected !!!!!  🙌🙌🙌🙌🙌

Get ready !!!!!

They are on Instagram @9jacampusstyle
Web: www.9jacampusstyle.com

9jaCampusStyle has a goal  of connecting to 95%  of the goto students  on  Campus,  hereby  making  this  page  the number one in  terms  of  fashion  and  life  on campus

Wednesday, April 13, 2016

Vc Cup coming soon

Unknown

As e dey hot .....our newest v.c don organise football cup

Una know football Na language of the world

Best way to start a tenure..

Let's see who go carry am this time around ....

Monday, April 11, 2016

STUDENTS where una dey o??

Unknown
school don resume , but na scanty environmnet i still dey see o ,

abi dollar don  affect students ni?

Sunday, April 10, 2016

slow and steady 1k hits

Unknown
THank yoou

FUWUKARIGIST HAS HIT OVER 1000 HITS ...

ROME WASNT BUILT IN A DAY


DO YOU HAVE ANY ARTICLE YOU WANT TO GET FEATURED ???

SEND IT TO  FUWUKARIGIST@GMAIL.COM

FEEL FREE TO SEND US EXCLUSIVES TOO OH..




Friday, April 8, 2016

Food for thought

Unknown

. 🔰 Look at these happy faces
😄😊😂😌😚😆😄😁

And look at these sad faces
😡😠😨😰😠😱😨

Did you notice that all happy facesc have closed eyes !

And on the other hand , all sad or angry faces have open eyes !

Dis is life , close ur eyes & ignore all negative things to live happy 😄
Yuo konw waht is Rael Reltionship?
I m gving yuo an exmpl : Jsut c tihs msg. Evrey splleing of tihs msg is wrnog. Bt sitll yuo can raed it wihtuot ayn mistake. if u wnat true Raleti0nship; jsut ignoer mistaeks of otheres.. and understand them.....!!👍
Don't only keep this with you pass it on..
Keep smiling😊😄

Wednesday, April 6, 2016

Quick advice

Unknown

WHEN TO BE SILENT . . .

1. Be silent in the heat of anger - Pro 14:17

2. Be silent when you don't have all the facts - Prov 18:13

3. Be silent when you haven't verified the story - Deut 17:6

4. Be silent if your words will offend a weaker person - 1 Cor 8:11

5. Be silent when it is time to listen - Prov 13:1

6. Be silent when you are tempted to make light of holy things - Eccl 5:2

7. Be silent when you are tempted to joke about sin - Prov 14:9

8. Be silent if you would be ashamed of your words later - Prov 8:8

9. Be silent if your words would
convey the wrong impression - Prov 17:27

10. Be silent if the issue is none of your business - Prov 14:10

11. Be silent when you are tempted to tell an outright lie - Prov 4:24

12. Be silent if your words will
damage someone else's reputation - Pro 16:27

13. Be silent if your words will
damage a friendship - Prov 16:28

14. Be silent when you are feeling critical - Jam 3:9

15. Be silent if you can't say it
without screaming it - Prov 25:28

16. Be silent if your words will be a poor reflection of God on you - 1 Pe 2:21-23

17. Be silent if you may have to eat your words later - Prov 18:21

18. Be silent if you have already said it more than one time - Prov 19:13

19. Be silent when you are tempted to flatter a wicked person - Prov 24:24

20. Be silent when you are supposed to be working instead - Prov 14:23

"WHOEVER GUARDS HIS MOUTH AND TONGUE KEEPS HIS SOUL FROM TROUBLES" (Prov 21:23).

"BE STILL, AND KNOW THAT I AM GOD" (Ps 46:10)

"BE QUICK TO HEAR AND SLOW TO SPEAK".

However, to be silent in some situations is not an act of foolishness, it is simply a display of divine wisdom.
Shalom!

Monday, April 4, 2016

Official resumption

Unknown

Oya o. School aff resume ..

Oya Come to school o

If there is no student teach the chairs ..... Na wertin VC talk o

.. . wishing y'all the best of the 2nd semester

Let's read merry stay positive turn up and excel

Coprights @ 2016, Blogger Templates Designed By Templateism | Distributed By Gooyaabi Templates