you can Subscribe using RSS

Submit your Email

Monday, April 18, 2016

who you ePP

Unknown
Shey everyday you see different people for road, for corner. For class, inside schools for town

The won wey don chop, wey neva chop,wey ATM chop em card, wey money no dey, the one wey broke the one wey life don tire

Abeg I get one big question


WHO YOU EPP?????


WHO YOU EPPNSEASON DON COME O... ABEG MAKE ONE NEW FRIEND TODAY ... EPPP OOOO

THAT GUY/GIRL WEY SITDOWN FOR CORNER NO DEY FORM O ,NA SHY E DEY SHY , WAKA GO SAY HI


AFTERALL WHO FORMIMG EPP??

Unknown / Author & Editor

TEAM FUWukariGIST ..bringing you nothing but the best

0 comments:

Post a Comment

Coprights @ 2016, Blogger Templates Designed By Templateism | Distributed By Gooyaabi Templates