... This exam no be joke o..
No be small Wahala for boys hostel o.
My guy don Jack Jack Jack.... As e enter room lock door sleep. To wake My guy na war o
No kind knock dem no do for there o
Even the banging no be here. , My guy no even shake body oo.
Guys don dear fear say Em don die ooo
Na until dey turn go back of room dey bang. After much much b4 my guy wake ooo
Make Una take am easy oooo.. 😯
����
ReplyDelete