Thursday, June 30, 2016
ATM palava
Unknown
1:01 AM
una weldone o
but wait o , showers of blessings done drop?
even as early as 6a.m, queue for atm no be here o,
sha abeg make una withdraw for 2 o, ur people dey here o
abi are we not a peoples
but wait o , showers of blessings done drop?
even as early as 6a.m, queue for atm no be here o,
sha abeg make una withdraw for 2 o, ur people dey here o
abi are we not a peoples
MONTH END
30 days are september , april JUNE and november
WE thank baba God for a succesful month o ,
nobody die, nobody loss,hunger no kill us,huzzle no spoil, one thing no lead to another thing
even tho not all go well, some people don waka go, some run go, others dem pursue go
but in all according to Yemi Alade my cousin
Baba we thank you, OLuwa Nagode
even if we no get , we no forget to say
Baba we thank you, Chineke Nagode eh!!!!
WE thank baba God for a succesful month o ,
nobody die, nobody loss,hunger no kill us,huzzle no spoil, one thing no lead to another thing
even tho not all go well, some people don waka go, some run go, others dem pursue go
but in all according to Yemi Alade my cousin
Baba we thank you, OLuwa Nagode
even if we no get , we no forget to say
Baba we thank you, Chineke Nagode eh!!!!
Tuesday, June 28, 2016
Exam DAY 2
Unknown
9:12 AM
Chai , mhen GST this afternoon no smile with year 2 students o, their faces just dey like people wey dey mourn...
God dey sha oo
we go pass , and pass we go pass.
Good DAY FUWUKARI
God dey sha oo
we go pass , and pass we go pass.
Good DAY FUWUKARI
Monday, June 27, 2016
The Fear of K**d*ri
THE FEAR OF GOD IS THE BEGINNING OF WISDOM O . NA SO DEM TALK AM
e be like say even us sef go arrange o.. na joke o
but now ehn , the fear of suspension/others na the beginning of wisdom for FUW
some people sef don delete facebook account o
but the one wey funny me pass na our facebook groups wey fu students create ...
as nobody know who is who , admins don change their group status from closed group to secret group o,
trust me na, i get the pictures o
this be like when Buhari enter office new , everybody just rearrange
e be like say even us sef go arrange o.. na joke o
SHowers of EXAM
lol.
as rain dey fall now , this na showers of success oo
(in pastors voice) Can i hear an Amennnnnn???
cold dey sha o
as rain dey fall now , this na showers of success oo
(in pastors voice) Can i hear an Amennnnnn???
cold dey sha o
Birthday ShoutOut
TEAM FUWUKARIGIST CELEBRATES THIS SPECIAL DAY
WITH YOU
HAPPY BITHDAY TAWEY KEZIE
AS UR BIRTHDAY NA BEGINING OF EXAM, EXAM NO GO END YOU OOO :D
BEST WISHES AND EXAM SUCCES >
WITH YOU
HAPPY BITHDAY TAWEY KEZIE
AS UR BIRTHDAY NA BEGINING OF EXAM, EXAM NO GO END YOU OOO :D
BEST WISHES AND EXAM SUCCES >
Exam MOTIVATION
BEAUTIFUL QUOTES FOR YOUR MOTIVATION
There are no secrets to success. It is the result of preparation, hard work learning from failure.” ~ General Colin Powell
Success is the sum of small efforts, repeated day in and day out.” ~ Robert Collier
It’s not that I’m so smart, it’s just that I stay with problems longer.” ~ Albert Einstein
The best way to finish an unpleasant task is to get started.” ~ Anonymous
You may never know what results come of your action, but if you do nothing there will be no result.” ~ Mahatma Gandhi
I’m not telling you it is going to be easy — I’m telling you it’s going to be worth it” ~ Art Williams
When I was young I observed that nine out of ten things I did were failures, so I did ten times more work.” ~ Bernard Shaw
There are no secrets to success. It is the result of preparation, hard work learning from failure.” ~ General Colin Powell
Success is the sum of small efforts, repeated day in and day out.” ~ Robert Collier
It’s not that I’m so smart, it’s just that I stay with problems longer.” ~ Albert Einstein
The best way to finish an unpleasant task is to get started.” ~ Anonymous
You may never know what results come of your action, but if you do nothing there will be no result.” ~ Mahatma Gandhi
I’m not telling you it is going to be easy — I’m telling you it’s going to be worth it” ~ Art Williams
When I was young I observed that nine out of ten things I did were failures, so I did ten times more work.” ~ Bernard Shaw
Sunday, June 26, 2016
iYa Ayuba SEASON 2
Just yesterday we share the notice of iya AYUBA o ... " pay b4 service to avoid embarrrasement "
but as i pass there again na remix i see o
so FU students , una don dey give mama AYUBA fake (counterfiet ) Naira !!
God is watching you oo
This time Iya Ayuba aint smiling o >>>> "for your own good oooo""
that state ment carry weight o
Saturday, June 25, 2016
IYa Ayuba ON point
when you enter shop with hope say na on credit you won buy , then na this poster you see for their entrance < abeg wetin you go do??
no be joke o...... BIG sHoutOUT to IYA AYUBA
if u like no pay o
promotional flier
make plenty people sabi this we site wella .. abeg make una share this our picture for facebook , whatsapp group,whatsapp bbm dp .... thanks
Team fuwukarigist
Team fuwukarigist
dressing palava
since na yellow socks, me i go use yellow writing too na
FUW STUDENTS .... ABEG ONE WORD FOR THIS COMBINATION WEY MY GUY DO
AS FOR ME: YELLOW YELLOW CHRISTMAN
throw back to VC cup finalist (photo)
Shout out to the winners of the VC's cup
here's a griup photot of the finalists with the vc
here's a griup photot of the finalists with the vc
WARNING ON EXAM MALPRACTICE
Unknown
7:04 AM
beware, EXAM, MALPRACTICE, PROF KUNDIRI, professor kundiri, TOLERANCE, warning, ZERO
‘’Let me remind you that there will be no room for exam malpractice. soon you will form your Student union government but the election will be parliamentary type meaning you will be elected by your class and among you, you will elect your leaders and those elected will come together to form a student union government while the rest will be representatives. I will hand over a prototype constitution to your dean to study and implement but I will put a close watch on your activities because I want you to be law abiding’’ – QUOTE PROF KUNDIRI .
quote from we own v.c o
yes we don see the SUG, meaning YES Prof no go tolorate exam malpractice oo
abeg as una dey write exam , if u like yourself
do your best and leave the rest, even if warri no dey carry last
at at all na winch o. no do the one wey go graduate you b4 your time o
NAIJA SCHOOL
I JUST LOVE NAIJA SCHOOL..
TO ALL NIGERIAN STUDENTS
*u ask your friends..how far
with reading? They say they
haven't started...only to get to
the LIBRARY and find out they
have a permanent seat.
* Lecturers will be telling you "buying my handout is not
compulsory" but class Rep...let me have the list of those that have
bought
* You graduate with 3.50 and you will be telling yourself. If it was to be UNILAG... I would have been a
4.50 graduate by now.
* If you think true love is the
only thing that is hard to find...try
looking for your HOD when you
need his signature on a form.
*Anything you want to do, you must be on queue even to enter the school
*You get to class as early as 6.30am only to see that all seats have been occupied by bags & books abi dem dey leave am for sch go back house ni?.😂
*u have already prepared food but to eat na wahala because Ure already late for lectures.😫
* Lecturer: Only 10 students in
class today? Oya tear a sheet of paper for test....turns to the
board to write. Before he turns
back😳-------class don full. Lol
*come night class during exam u go see different levels of reading. scaning,skimming,jaking and lots
more.
*During exams u will know those who are naturally beautiful because no time for makeup at all.
Everyone Don become born- again by force.
😂😂
* It's always funny when exam
invigilator says SUBMIT!! And many students suddenly develop that super human ability; answering 3hrs question in 50seconds.
Lol :v :)
Abeg send dis to ur friendz and let's hail all NAIJA
student....Good morning
Friday, June 24, 2016
farewall match PART 1
dem guys don dey sign final year rethrenz out o
todays match of 200/300 vs 400
end 1-0 against 400lvl o
na wa o sha
this people no won even allow dem carry win go o
no mean say them no go graj na...lol
tomorow sha na the 2nd leg o
ADvice ON social media use
them say na when e sup! wey people go know .
weather e sup now or e no sup, i no know o
but we for fuwukariGist they use God beg una o
FREEDOM OF SPEECH AND FREEDOM AFTER SPEECH DEY DIFFERENT O
MAKE WETIN OR WETIN NO SUP NO BEFALL US O..
IN ALL, THE MATTER BE SAY MAKE WE WATCH WETIN WE DEY TALK FOR SOCIAL MEDIA, EVEN INSIDE/OUTSIDE SCHOOL
NA NEWS TRAVEL PASS O , E EVEN FAST PASS JET
B4 DEM GO SAY NA WHO SAY................PEACE
Wednesday, June 22, 2016
who DO it???
Unknown
12:56 PM
FU students WHY????
why?
who do it?
why you do it?
who Jack MAMA OLA FRIDGE??
there is God oo..
we use this opportunity to appeal to FU communnity pls lets be vigilant o
so yesterday some evil people go do item 7 for mama Ola fridge
if u no sabi mama Ola ( thats cafeteria behing school)
its not fair ooo
Why: SUG congress was cancelled
ALUTA CONTINUA .....VICTORIA AcERTA
so as the congress no hold , mixed reactions just follow the matter o
but straiight outta the mouth of WE SUG PRESIDO
as FUwukarigist Waka go ask am say why our congress no hold
presido con update me say na still based on we we levelz
as people wey get test today plenty, some evn write 3 test(s) all today oo
but Presido let me know say , the congress big pass the test o, and all those test for enter to be continued
if the congress for hold
but based on reasoning say when una go con write am if they post pone am ...
na una SUG carry for heart
so no lele
SITE IMPROVEMENT AND MAINTENANCE
DEAR READERS
WE APOLOGIZE FOR THE CURRENT DISORGANIZED STATE
THIS IS DUE TO NEW CHANGES IN DESIGN AND STYLE
AIM IS TO CREATE A BETTER ENVIRONMENT FOR INTERACTION
PLEASE BEAR WITH US
SIGNED :
LorDvest
(c.e.o fuwukarigist)
SUG CONGRESS
Unknown
4:22 AM
Greatest Nigerian students... Great
Greatest fuwukarians ,Great
Greatest Kpi ... Kpi
Greatest Kpa. .. Kpa
Greatest Kpikikpaka ... Kpikikpaka
Of the fundamental ism... sm
SUG na winner... na winner
Kundiri na winner... na winner
Andokari on course... on course
2016 on course... on course
Keep reppin my people
abeg make una no forget
time #3pm
venue school field
Aluta Continua
Victoria Acerta
Tuesday, June 21, 2016
SUG CONGRESS
Unknown
10:01 AM
i write u in the spirit of aluta ]
On behalf OUR dearest SUG
to inform of a general congress slated for tomorrow 22/6/2016 ]
venue: football field
time 3pm
ehn e no get where e reach
as aluta say make we show , no jege oooo
make we come yarn , vibrate , allign , negotiate
GREATEST OF THE GREATEST
GBOSA!!!
Saturday, June 18, 2016
yoruba day was a hit
Unknown
5:07 PM
so back to back, from afternoon till midnight
no be here o
Amala , on point
rice, on point
meat/fish, on point
music, on point
e no easy o .......... big shout out to our ODUDUWA students Association
no be here o
Amala , on point
rice, on point
meat/fish, on point
music, on point
e no easy o .......... big shout out to our ODUDUWA students Association
Thursday, June 16, 2016
exam exam exam
Unknown
8:02 AM
mhen school don slow o......
as exams don show na, library don turn lencon o, na tdb levelz all the way
sha .. wishing all students success in the exams
as exams don show na, library don turn lencon o, na tdb levelz all the way
sha .. wishing all students success in the exams
YORUBA DAY AWARD NIGHT
18TH OF JUNE ===> BACK TO BACK IS ALL ABOUT YORUBA STUDENTS
Yoruba day
venue: Angels Gallery
time: 11am
Award NIght
venue: Lencon event center
Gatefee: 200
time:7pm
massive cultural displays
foods n Oti!
lol>>>>> u no wear ANkara , U no chop semo o
Monday, June 13, 2016
beautiful FUW
Unknown
2:41 PM
una weldone o , how exams preparations???
school don calm o
even people no gree go WHO YOU EPP
hmmm.. exams don show be that o
steady reading = good success o
still on , all work no play >>>>>>>>>>>>>>>>>
Thursday, June 9, 2016
RCF 4 hours praise
Unknown
11:30 PM
yes o ,, praise unlimited ooo
e no get where e reach , even if result no reach expectation>>> wetin we go do na tooo praise oo
like them talk for bible, praise does what prayer cant do
e no get where e reach , even if result no reach expectation>>> wetin we go do na tooo praise oo
like them talk for bible, praise does what prayer cant do
FACEBOOK GROUP
Unknown
6:09 AM
FUWUKARIGIST IS ON FACEBOOK
JOIN THE CONVERSATION
/CLICK HERE TO JOIN US
result on the matter
Unknown
6:02 AM
so i just dey pass, next thing as i enter school , i see crowd ,i been dy even fear weather na person die o> but who go die wey go attract this kind crowd? {v.c??}
as i enter the place , i see some chickz dey on lockup , guys dey one corner dey para , some dey console others, some dey smile{ for my mind o , prson die una dey smile}
as i con close up the place na then i understand o
NA RESULT DON SHOW OOOO
as i enter the place , i see some chickz dey on lockup , guys dey one corner dey para , some dey console others, some dey smile{ for my mind o , prson die una dey smile}
as i con close up the place na then i understand o
NA RESULT DON SHOW OOOO
Saturday, June 4, 2016
project ooooo
Abeg na, mke una dey pity this my guy o.. na everyday all of us dey see am stnd for road say na project...
Project no be beans o
Next time abeg even if na purewater.
Atall Atall na witch o
Project no be beans o
Next time abeg even if na purewater.
Atall Atall na witch o
IGBO DAY 2016 FEDERAL UNIVERSITY
Yes o, it hs come again 2016 Igbo day of the association of Igbo students. Trust me to bring you the gist
weekend splash
Unknown
3:33 AM
From Early mor mor to Test to NUASA election to Igbo day to Faith's birthday. All is going to be a. Hit
Subscribe to:
Posts (Atom)