you can Subscribe using RSS

Submit your Email

Monday, June 27, 2016

The Fear of K**d*ri

Unknown
THE FEAR OF GOD IS THE BEGINNING OF WISDOM O . NA SO DEM TALK AM


but now ehn , the fear of suspension/others na the beginning of wisdom for FUW

some people sef don delete facebook account o

but the one wey funny me pass na our facebook groups wey fu students create ...

as nobody know who is who , admins don change their group status from closed group to secret group o,

trust me na, i get the pictures o

this be like when Buhari enter office new , everybody just rearrange


e be like say even us sef go arrange o.. na joke o

 

Unknown / Author & Editor

TEAM FUWukariGIST ..bringing you nothing but the best

2 comments:

Coprights @ 2016, Blogger Templates Designed By Templateism | Distributed By Gooyaabi Templates