so i just dey pass, next thing as i enter school , i see crowd ,i been dy even fear weather na person die o> but who go die wey go attract this kind crowd? {v.c??}
as i enter the place , i see some chickz dey on lockup , guys dey one corner dey para , some dey console others, some dey smile{ for my mind o , prson die una dey smile}
as i con close up the place na then i understand o
NA RESULT DON SHOW OOOO
Thursday, June 9, 2016
Unknown / Author & Editor
TEAM FUWukariGIST ..bringing you nothing but the best
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
0 comments:
Post a Comment