you can Subscribe using RSS

Submit your Email

Friday, July 1, 2016

EXam SCReeNING

Unknown

hmm

the way screening be ehn, i even hear say , them dey screen your mind sef oo

you no even need to carry chokes b4  they nab you o, even just the thought of say u go ask person ,

dem don nab you o ......lol

even your own thoughts no safe witth you again o

Unknown / Author & Editor

TEAM FUWukariGIST ..bringing you nothing but the best

0 comments:

Post a Comment

Coprights @ 2016, Blogger Templates Designed By Templateism | Distributed By Gooyaabi Templates